/first-contributions

🚀✨ Help beginners to contribute to open source projects

MIT LicenseMIT

Open Source Love License: MIT Open Source Helpers

Read this in other languages.

Shqip Azərbaycan dili বাংলা Bulgarian Português Català 中文 (Simplified) Czech Deutsch Dansk العربية Española Française Galego Ελληνικά ქართული Magyar Bahasa Indonesia עִברִית हिंदी/ગુજરાતી/मराठी/മലയാളം/ಕನ್ನಡ/తెలుగు/छत्तीसगढ़ी/বাংলা/தமிழ் தமிழ் فارسی Persian_Finglish Italiano 日本語 Kiswahili (Kenya) 한국어 한국어 Lietuvių kalba Limba Română Limba Română မြန်မာ Македонски Español de México Bahasa Melayu / بهاس ملايو‎ / Malay Dutch Norsk नेपाली Wikang Filipino English (Pirate) اردو Polski Português (Portugal) Русский язык عربى Svenska Slovenčina Slovenščina ภาษาไทย Türkçe 中文(Traditional) Українська Tiếng Việt Zulu (South Africa) Afrikaans (South Africa) Igbo (Nigeria) Latvia Suomeksi Беларуская мова Српски Қазақша Bosanski

First Contributions

This project na to show pipu wey just wan make dem first open source contribution, if you for like contribute and you never do am before abeg just dey read dey go

if the command line thing no easy for you,abeg my pipu see how u go do the tin here

fork this repository

if git no dey your machine sef you fit get git for dis place.

YOU GO FIT FORK DIS REPO

To fit fork am am you go need press that button wey dey for the top of dis page. Na then the tin go create dis repo for your github account.

Make you put the repo for your machine

 awonran repo

Now clone the forked repository to your machine. Go to your GitHub account, open the forked repository, click on the code button and then click the copy to clipboard icon.

Open the terminal for your machine make you run dis git command:

git clone "url you just copied"

where "url you just copied" (without the quotation marks) is the url to this repository (your fork of this project). See the previous steps to obtain the url.

copy URL to clipboard

Make we sample am like:

git clone https://github.com/this-is-you/first-contributions.git

Na this-is-you be your GitHub username. wetin dey happen be say you dey copy all the thing wey dey inside the repo wey you copy to your github now all dey go your machine.

Create a branch

Abeg open the directory wey you download the repo(that one be say if you no already dey inside):

cd first-contributions

Now make u create branch using git checkout command:

git checkout -b your-new-branch-name

How you go sample am:

git checkout -b add-a-lon-zo-co-der

(You no go need put add but he make sense to put am because wetin we wan do na to put your name for the list of contributors.)

Change wetin matter, make u commit am.

Abeg open Contributors.md file for text editor, enter your name. No enter am for top or bottom but you fit put am anywhere for middle. Then, save am.

git status

You got fit execute the `git status` if you go inside that director, you go see say he don different from before.

Now make you add the thing wey don change with git add command to the branch wey we just create

git add Contributors.md

Make you commit the thing wey don change git commit command:

git commit -m "Add <your-name> to Contributors list"

Make you change <your-name> with your own name wey u want.

Push changes to GitHub

Make you push am now git push:

git push origin <add-your-branch-name>

comot <add-your-branch-name> with the name of the branch wey you don create before.

Submit your changes for review

Inside for your repo for github you go see Compare & pull request button. press the button.

create a pull request

Make you Submit the thing now.

submit pull request

I go soon put all the changes into master for this project, I go signal when I don mash am together.

Where to go from here?

I happy for you o! You don finish fork -> clone -> edit -> pull request workflow wey you go need do if you wan dey contribute!

Go jubilate the thing wey you don do with you friends and followers for web app.

You fit join our slack team for support or you wan question us. Join slack team.

Now make we show you way to contribute to even more beta projects, we don put together plenty project wey get issues wey no too hard wey you go fit start to dey contribute sharperly. the list of projects in the web app.

Tutorials Using Other Tools

GitHub Desktop Visual Studio 2017 GitKraken VS Code Sourcetree App IntelliJ IDEA
GitHub Desktop Visual Studio 2017 GitKraken Visual Studio Code Atlassian Sourcetree IntelliJ IDEA
添加内容